Isaac Ekondu

Isaac Ekondu's Profile


Isaac Ekondu
Wednesday 15 November 2023

Love me now

Hey

Give me the flower before I lose my power 

Give me d moni make I chop 

Make u no use bury me 

Show me love now 

Cus if kpai my ghost no go feel am 


Abeg give me the flower

 before I lose my power 


Treat me like ur broda 

No be when I go make u go come d boader 

I show u were d pain me 

U use am fight me 

Now I don go u come d act like say u dey for me 

Shey na so d mata suppose be? 

Make u sef ask ursef na 

When I wan fall if u hold me u think say I for fall 


Abeg give me the flower 

Before I lose my power 



0
450 Views

Trending Now


Most Rated Poems


Recently Joined


FPG Feeds



>